Victor AD – MIDF (Na Money I Dey Find) Lyrics

Victor AD MIDF Lyrics, Victor AD Na Money I Dey Find Lyrics, Victor AD MIDF Na Money I Dey Find Lyrics

No fit envy person
Wey no know God
E be like e soldier
Wey no hold gun
I pray to Jehovah
As I dey labour
Na money I dey find oh

Lordy bless e my family
And my neighbors (abegi bless us oh)
I know sometimes
We too dey mess up
But we pray for your mercy
And your favor
Na money we dey find oh
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo

Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
You see this e hustle
No get days off
Once you don land

You no fit take off
Na baba God be pilot
Na him dey take off
Na money I Dey find o
We go work and e work
We no go give up (no go give up o)
I never see wetin wan break us
Till we get e d dough
And Lambo urus
Na money we Dey find o
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA

If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo

    Lyrics Details:

  • Written by: Victor AD
  • Album: MIDF (Na Money I Dey Find)
  • Released: 2023