Victony – Pray Lyrics

Victony Pray Lyrics, Pray Lyrics by Victony

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

Cos me energy High
Dey talk say me ah craze Oh
Oh I no fit to be their mate
I no fit lie you no fit to relate
If I open my mind and you bury up your face Oh
Inside
You gats gbes
This smile I carry for my face Oh
E Dey hide wetin I Dey face Oh

I don Dey wait for all of them
Dey don Dey wait for me too
Dey don Dey pray make I fall again
But my Mama Dey pray for me too
I don Dey wait for all of them
Dey don Dey wait for me too
Dey don Dey pray make I fall again
But my Mama Dey pray for me too

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

Too many talk wey Dey make man vex but
I no fit come Dey explain myself Oh
Carry my cross and I face my fears and
Feeling my pain as I shed my tears
One day all man go meet for heaven
Until then I Dey chase my bread Oh
Been on my grind on the 247
Only my neck wey for carry my head Oh

I don Dey wait for all of them
Dey don Dey wait for me too
Dey don Dey pray make I fall again
But my Mama Dey pray for me too
I don Dey wait for all of them
Dey don Dey wait for me too
Dey don Dey pray make I fall again
But my Mama Dey pray for me

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

    Lyrics Details:

  • Written by:
  • Album:
  • Released: