Savage – Concussion (Remix) Lyrics

Savage Concussion Remix Lyrics, Savage ft Zlatan Concussion Remix Lyrics

Hmm
Looku looku
I see the uku
Na Amakachukwu o ti ri gan gan gan
Bigi uku
Wetin you do to Ifeanyichukwu e no fit talk talk talk
E be like magic she use medicine
Cos ọmọ the thing too soft
I’m liking this her chemistry ehh
She give me concussion uhn, uhn, uhn
She give me concussion uhn, uhn, uhn
She give me concussion uhn, uhn, uhn

Ah, baby girl if go fit come onboard
Ṣo ti ji over you no go suffer
Tell that broke boy make e comport
Anything you want gimme offer
Baby girl you too getti ẹbun on God
Make we no lose guide na straight to the altar
Baby girl why you doing me like this, why you doing me like?

Sare wa ko fun mi
I’m feeling your body e dey wonjure me
I no be small pikin
I’m liking what I see e dey wonjure me
How much to pay for attention?
My salary and my pension fee
If you see wat I see you want to wonjure me

Looku looku
I see the uku
Na Amakachukwu o ti ri gan gan gan
Bigi uku
Wetin you do to Ifeanyichukwu e no fit talk talk talk
E be like magic she use medicine
Cos ọmọ the thing too soft
I’m liking this her chemistry ehh
She give me concussion uhn, uhn, uhn

Kuo n’bẹ
Size ilẹkun lọmọ yii sẹ
Concussion to popọ n gbe mi de’bẹ
O gbori sọmu mo ni ko ma gbe silẹ
Ẹ wo bi mo ṣe n fẹyin bi ọmọ daycare
Koju mi, koju mi, koju mi ma ribi
Loud mo ro pe mo gba lọwọ Chichi
Oju mi ti ṣe baibai
My eyes like

Looku looku
I see the uku
Na Amakachukwu o ti ri gan gan gan
Bigi uku
Wetin you do to Ifeanyichukwu e no fit talk talk talk
E be like magic she use medicine
Cos ọmọ the thing too soft
I’m liking this her chemistry ehh
She give me concussion uhn, uhn, uhn
She give me concussion uhn, uhn, uhn
She give me concussion uhn, uhn, uhn

    Lyrics Details:

  • Written by: Savage, Zlatan
  • Album: Concussion (Remix)
  • Released: 2024