Ruger – Bae Bae Lyrics

Ruger Bae Bae Lyrics, Ruger ft Bnxn Bae Bae Lyrics

Wetin be your p tonight?
I de Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I’m so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I’m feeling good, bae bae
Don’t know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?

Ah! Ogozini ma go
Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn

Uh uh, Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for Nicon

Wetin be your p tonight?
I de Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I’m so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I’m feeling good, bae bae
Don’t know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?

    Lyrics Details:

  • Written by: Ruger, Bnxn
  • Album: RnB
  • Released: 2024