ODUMODUBLVCK – WOTOWOTO SEASONiNG (Remix) Lyrics

ODUMODUBLVCK WOTOWOTO SEASONiNG Remix Lyrics (feat. Black Sherif)

(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo give am abara
For yansh, walahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e die, e turn to cadaver
The skeng, e tight, the hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy

But, this be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh

Tear them down into pieces
What you figure this be?
Follow me talk your gibberish
Kweku, I never listen?
My wing man say he pimpin, pimpin
Nti no online, we are ticking
Every likkle ting on the wish-list
Talk to your baby, your love, your distin
Na anyɛ saa na asɛm aba
They go talk say Kweku Bonsam anaa
Wa cause ne trouble na wagwan
Whole time na ma chorke hye taba ahaban
Chocolatey girl from Guyana
Gyina me phone no so oo
Kyerɛ me nnoɔma ankasa
Ɔse ɔngyae ma menda
Men charter plane no mbra bɛ sɔ ne nsa
Nti monyɛ dɛdɛdɛ dɛdɛdɛ

Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win
Drive-by, ujo (Ujo)

Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)

    Lyrics Details:

  • Written by: ODUMODUBLVCK, Black Sherif
  • Album: EZIOKWU (DELUXE)
  • Released: 2023