Larry Gaaga – Monica Lyrics

Larry Gaaga Monica Lyrics (feat. Ajebo Hustlers & De La Ghetto)

My life go better, if you are with me forever
If you no leave with Emeka, Monica cheeta
My life go better, if you are with me forever
If you no leave with Emeka, Monica

Monica cheetam o
Monica cheetam o
Monica cheetam o
Monica cheetam o
Yeh iyeh yiii

As she see the cash, she don jewe
As she see the cash, she don gbawa
As she see the cash, she don scamper
As she see the cash, she don go
As she see the cash, she don jewe
As she see the cash, she don bawa
As she see the cash, she don scamper
As she see the cash, she don

My life go better, if you are with me forever
If you no leave with Emeka, Monica cheeta
My life go better, if you are with me forever
If you no leave with Emeka, Monica
Monica cheetam o

I no go fit find another jenkes
Wey go love me better than my empress
Wey get too much ot wey still get sense
Wey go catch cruise
O baby, wetin be your preference
I wan book flights for you and your girlfriends
I no send if you be lesbians
Eh ehn, we go just dey ghen ghen
My life go better, if you are with me forever
If you no leave with Emeka, Monica cheeta
My life go better, if you are with me forever
If you no leave with Emeka, Monica

Monica cheetam
Monica cheetam
Monica cheetam
Monica cheetam
Yeh iyeh yiii

As she see the bar, she don jewe
As she see the bar, she don bawa
As she see the bar, she don scamper
As she see the bar, she don
As she see the cash, she don jewe
As she see the cash, she don gbawa
As she see the cash, she don scamper
As she see the cash, she don
Gbo cho cho cho

Make way bad boy’s coming through
Ajebo hustlers
Larry gaaga
Kpos lifestyle

    Lyrics Details:

  • Written by: Larry Gaaga, Ajebo Hustlers, De La Ghetto
  • Album: Monica
  • Released: