Harrysong – Sawanale Lyrics

Harrysong Sawanale Lyrics, Sawanale Lyrics by Harrysong

Right about now
Everywhere about to catch fire
This same kinda girl wey I carry go ibiza
That same kinda girl wey I carry go fiesta
She tell me hanna she tell my friend alexer
Timi Pre Silver self know the matter
Eeh eeh

Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
If you get money
Spend the money cos time no dey
My friend
If you get money
Flex yourself cos time no dey eeh ee eeh
Eeh eeh

Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Bone dem
If dem talk too much
And dem try to prove too much
Free dem
Empty drum make the loudest noise
You can see dem
Clearly dem no get you for mind
Eeh eeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Oh Oh

Someday I feel so blue
I feel so high
God I just can’t express it
Cos I don’t know
I might be talking to my enemy
Wearing the cloth of my friend
I might be talking to my killer
Wearing the cloth of my best friend
Cos the same killer is the same friend to another man
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Light up your life and shhhh

Make sure it’s good for your soul
Don’t let the enemies chock us
Positivity in the air
Sound sultan trended
The day he died my heart got broken
How many times did he trend
Has one of the best alive
So make we
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh

The life is to believe
But make sure you not exist
Jealousy is pain
Envy is sorrow
Free your mind
Free your mind
I just wanna leave me life
Free your mind
I just wan leave my life

Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Oh baby le he get has you dey eeh
I see your face I know how you dey dey eeh

    Lyrics Details:

  • Written by:
  • Album:
  • Released: