Dremo – She Dey Give Dem Lyrics

Dremo She Dey Give Dem Lyrics

She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem

Shawty wey dey happen
You wanna kill me with that booty o de dakun
Roll up my backwoods I don’t need no spark
Cos your body fire and you not even light skinned
Because you fine you wanna play me like a banjo
Body nice fine face like ogbanje
And she go break my back no bandage
On my face she ah ride many milage

Where she dey na where the money dey
And where dem dey you go find me
I only chase one each and everyday (omo na the mulla)
Me I no get time for the whining
(Shey you dey hear )
Wa wa ja jeka soro
She know my Johnny and my money long
I no get time me I’m on a rush
So I want a baddie wey go turn me on

She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem

She dey whine baby slow down
Tomorrow night make we link up
Na my driver dey your compound
E dey call you make you pick up
Make dem carry you come oriental
Come with Jumoke make we drink up
And dem go break my back no bandage
On my face she ah ride many milage ahhh

Where she dey na where the money dey
And where dem dey you go find me
I only chase one each and everyday (omo na the mulla)
Me I no get time for the whining
(Shey you dey hear )
Wa wa ja jeka soro
She know my Johnny and my money long
I no get time me I’m on a rush
So I want a baddie wey go turn me on

She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem
She dey give dem

    Lyrics Details:

  • Written by: Dremo
  • Album: She Dey Give Dem
  • Released: 2023