DopeNation – You Can’t See Me Lyrics

DopeNation You Can’t See Me Lyrics

Of cos dey scared of us
They know we dangerous
Those times people no believe in us
Now, they want to be like us
You try we dier guy wo b3 loss
Cant reckon with the force
So anybody wey go bitch ass
I go stand like a man na ma file for divorce

Every letter be bar
Wanna type no dey
No cap
Wanna type no dey
From Ghana to Nija
The people just say we dey fire
Inflammable like propane

Abeiku santana like its okay
We dey pon the waves so tee
Reliable frequency ala dem say we be dope !
When I never see codeine
Nation

Sos of the earth
But we dey shoot for the moon
You cant see me n****
You cant see me boy
Sos of the earth
But we dey shoot for the moon
You cant see me n****
You cant see me boy

You no go see me after the Punches
Im like tyson on Nacortics
Father of Rap Nations
Abraham on a Newton
Kill the beat and then I leave as an offering

They call me the Black Tiger Woods, Golfing
Wesley snipes on A Blade
I\’m chopping all these Emcees on a zebra Crossing
Im that guy your girlfriend is always endorsing

we be hard to get
Your Favorite Rapper dey want try den e fans regret
We be descendants of newton
We dey drop Gravitational Bars Everyday
Down to Earth

If Anybody want try make e speak-up
We’re testing mic in your speaker
Wona fans all over the world go testify
Every hit be greatness in a Recap

    Lyrics Details:

  • Written by: DopeNation
  • Album: You Can't See Me
  • Released: 2022