DJ TTB & Philkeyz – Onyeoma Lyrics

DJ TTB Onyeoma Lyrics, Onyeoma Lyrics by DJ TTB & Philkeyz, Philkeyz Onyeoma Lyrics

Big Vibez, Uh ginger
Celebration (okaomee)
Celebration, Celebration, Celebration, Celebration
(l go by the Name TTB, drop it)
Celebration, Celebration, Celebration, Celebration,
Celebration

Onyeoma Onyeoma na person be Onyeoma
Better person na Onyeoma Onyeoma
Onyeoma Onyeoma if you get money
and you spending it you be Onyeoma Onyeoma
If you go to the club you dey pop dem go come
dem go say you be Onyeoma
If you go to your village and spending the money
dem say you be Onyeoma
if container land money dey come dem say you be
Onyeoma
when you born your pikin and you throw your party dem go say you be Onyeoma

Turn me up one time (Onyeoma)
Onyeoma Onyeoma Onyeoma
(lets go)
(big vibes)
Onyeoma Onyeoma Onyeoma
Arthur Eze n\’ Ukpo (Onyeoma)
Sir Vic n\’ Iko (Onyeoma)
Boma my Gee Jolly Cole (Onyeoma Onyeoma)
Charles of Play
Where the party dey
Abuja to Santro pez (hey)

Onyeoma Onyeoma na person be Onyeoma
better person na Onyeoma Onyeoma
Onyeoma Onyeoma if you get money
and you spending it you be Onyeoma Onyeoma
Thank you all for coming out tonight

Its your man TTB (Onyeoma)
All my ladies go down low
Egwu ukwu go down low
Philkeyz, you crazy for this one my man
CMC records, CMC records
its a wrap y’all

    Lyrics Details:

  • Written by:
  • Album:
  • Released: