Burna Boy On Form Lyrics
(Whoever carry my Backwood, bring am out)
(See Backwood for here, baba)
(Come, make una no omila my Lord oh)
(Bring am, my Lord, na hin be this)
(Make e dey my possession)
No shii
Mmm-mm, (gba′bi, ma gba’be)
O lo jina, o tun lo far, mm-mm
And e no pass through Muritala, mm-mm
No carry me for mind, mm-hmm
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But, now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh, oh
E shock them as dem see me
Ani mio gba′waju wo’le, mo f’egbe wo (′gbe wo)
Gba′waju wo’le, mo f′egbe wo (‘gbe wo)
Mmm-oh, error (error)
Mio gba′waju wo’le, mo f′egbe wo (‘gbe wo)
Gba’waju wo′le, gba′waju wo’le, ′gbe wo (‘gbe wo)
Gba′waju wo’le, ′gbe-‘gbe, ‘gbe wo (′gbe wo)
Ahh, e no go tire me
Ahh-ah, nothing we never see, no dey f′ara si
Person t’oba wu, k′obe, o lo finally
I’m on form
Ayyshi
(Gba′bi, ma gba’be, gba′be, ma gba’bi)
(Gba’bi, ma gba′be, gba′be, ma gba’bi)
If I hear, if I hear say I complain (l′Eko)
When I’m rocking, I′m rocking your body (body-oh)
Sorry, coming from a long range
And, as always, I’ll be loving
Anytime you holla me, I′m early (early)
I’ll be lifting early
Sh’enri oh-oh, Sheri? (Sheri oh)
Sh′enri oh-oh, Sheri?
(L′Eko, won ni o l’ole)
Ani mio gba′waju wo’le, mo f′egbe wo (‘gbe wo)
Gba′waju wo’le, mo f’egbe wo (′gbe wo)
Mmm-oh, error (error)
Mio gba′waju wo’le, mo f′egbe wo (‘gbe wo)
Gba′waju wo’le, gba′waju wo’le, ‘gbe wo (′gbe wo)
Gba′waju wo’le, ′gbe-‘gbe, ′gbe wo (‘gbe wo)
Ahh, e no go tire me
Ahh-ah, nothing we never see, no dey f′ara si
Person t’oba wu, k’obe, o lo finally
I′m on form
I no dey too quick to talk, oh-oh
No be talkative like that, woah-woah-woah
I disguise my opolo, oh-oh
Make them no see me at all
No trust man oh, not even my shadow oh
Knack am jejely nonstop, woah-woah-woah
This industry won shame me, uh-mm
Story of my life
Ahh, e no go tire me
Ahh-ah, nothing we never see, no dey f′ara si
Person t’oba wu, k′obe, o lo finally
I’m on form