Brymo – For You Lyrics

Brymo For You Lyrics

Na you, be oracle
Are you a seer
Na you, lemon grass and sheabutter for my skin
Na you be my switch play
Cut dem open dem bleed
And we dey stock up bright
And it dey burn so brighter
We know, we get only each other
I dey the arms of the one wey love me the more

So it fit say dem selfs
And your own it tango with mine
We don comot from on top the shell
We belong to each other
My heart dey only beat for you oh
Na true, my heart dey only beat for you oh
Na true, my heart dey only beat for you oh

Na true
Na you, be comforter
Na you be healer
Na you, be melody when I need to sing
Na you be revealer you dey show all I fit be
And we dey stock up bright
And it dey burn so brighter
We know, we get only each other
E dey always dey my mind
The only one I love

So it fit say dem selfs
And your own it tango with mine
We don comot from on top the shell
We belong to each other
My heart dey only beat for you oh
Na true, my heart dey only beat for you oh
Na true, my heart dey only beat for true
Hmmm you oh

    Lyrics Details:

  • Written by: Olawale Olofo'ro
  • Album: Theta
  • Released: 2022