Blaqbonez – NYEM EGO Lyrics

Blaqbonez NYEM EGO Lyrics (feat. Jeriq)

(Ob′)
(Obah)

They say “Blaq, where you go?”
“We’ve been calling your phone, but you no dey pick up”
I say “I′ve been on a low”
Looking at my window, but I no dey see foes
I dey pray for my enemies, make them fit to see road
‘Cause so many steeze untold
Man been speak on code
‘Cause if them know, dem go cast am
How did we find gold and we
Still stand strong in this place wey dem no fit to balance? (Ah-ah, ahh)

Blaq, where you go? Blaq, where you go?
Blaq, where you go-′o-′o?
For many many days, I’ve been on the road
Biko nyem ego
Blaq, where you go? (Blaq) Blaq, where you go? (Blaq)
Blaq, where you go-′o-‘o?
For many many days (Blaq), I′ve been on the road
Biko nyem ego (biko nyem ego)

Mmiri ka mmiri (mmiri)
Fesa m, fesa m mmiri (mmiri)
Nyem the ego (cash)
Blaq, shoki, the shoki (cash)
Egbe belugu, belugu, ka see beye be a gba ya to to
Ejim ofi ti iji kwe ofor
Ubu na a kwadogom bwotor
Akomu gasala, okwa do mugu Balenciaga
Everything I do is for the paper
O pulor fali a, Jeriq The Hustler

On the road to ogbe London
Emeka Must Shine like London
Ke ife na eme, udo
Haputya ko zie, mme mme e bidogo
Nyem ego, nyem ego now
A chorom later, a chom the paper
Nekwa n asa (asa)
Nyeli nna maami water (water)
After dinner, you go dina? (Dina)
Abukwam chi na wata (wata)

‘Cause so many steeze untold
Man been speak on code
′Cause if them know, dem go cast am
How did we find gold and we
Still stand strong in this place wey dem no fit to balance? (Ah-ah, ahh)

Blaq, where you go? Blaq, where you go?
Blaq, where you go-‘o-‘o?
For many many days, I′ve been on the road
Biko nyem ego
Blaq, where you go? (Blaq) Blaq, where you go? (Blaq)
Blaq, where you go-′o-‘o?
For many many days (Blaq), I′ve been on the road
Biko nyem ego (biko nyem ego)

Blaq, where you go? Blaq, where you go?
Blaq, where you go-‘o-′o?
For many many days, I’ve been on the road
Biko nyem ego

    Lyrics Details:

  • Written by: Blaqbonez, Jeriq
  • Album: EMEKA MUST SHINE
  • Released: 2023